album cover
Bouncing
1
Afro-Beat
Bouncing 由 3661365 Records DK 於 2022年3月29日發行,收錄於專輯《 》中KEEPING THE DREAM
album cover
發行日期2022年3月29日
標籤3661365 Records DK
旋律
原聲音質
Valence
節奏感
輕快
BPM74

音樂影片

音樂影片

積分

詞曲
Akinyemi Olamilekan Azeez
Akinyemi Olamilekan Azeez
詞曲創作

歌詞

Oluwa Dey for me so me I no Dey fear
The catapult wey den Dey shoot no fit reach here
And to all their attack we go revenge
They call say make we kolobi bi
But my people no go gree say make I no retreat
The vibration wey me I go see
Mama call say make I accept the please
She Say man no perfect make I believe
Ojabo kofo omo na bouncing
Don't you ever underate me
I no get time for story
Owo ni koko mio pariwo
Give me one time wonmaponlogo
As you Dey hear am make you mujojo
Give me one time wonmapolongo
As you Dey hear am make you mujojo
As you Dey am make you mujojo
I fear them like monster
While being a rockstar
Dangerous like a sniper
Many miles have gone so far
Yea yea no no no
Yea yea
Shares among the friends
Greedy don't want to hear
Try to follow the step
Ogbeni use your head
Yea yea
Yea yea
Yea yea
Make I tell you wetin dey burst my mind
Plenty cash wey dey for my sight
Something wey fit make man smile
Nobody fit understand my life
Ojabo kofo omo na bouncing
Don't you ever underate me
I no get time for story
Owo ni koko mio pariwo
Give me one time wonmaponlogo
As you Dey hear am make you mujojo
Give me one time wonmapolongo
As you Dey hear am make you mujojo
Written by: Akinyemi Olamilekan Azeez
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...