積分
演出藝人
KAN The Greatest
演出者
詞曲
Emmanuel Boye
詞曲創作
Caleb Kwaku Narh
詞曲創作
製作與工程團隊
Boye 'The Genius'
製作人
歌詞
Girl dem come closer
You know say na you I desire (desire)
Ayaayayaayaya
Ma lo mafo
I no like am as we dey fight
What be your mind
If it’s not you and I
You don’t really call my phone now
I no fit dey reach your own
Baby girl I thought I found love
Someone I could call my own
It’s not over don’t tell nobody it’s all over
Need love baby girl I want closure
Give up normally I won’t force
Your desire
Tear me apart my Delilah
Set me on fire my desire
Tear me apart my Delilah
No go die for you
Desire
Tear me apart my Delilah
Set me on fire my desire
Tear me apart my Delilah
No go die for you
Girl you totori
Are you here for the money
Do you want my company
Are you here for the money
You don’t know that girl I’m here when you need a shoulder
Make I dey your body like soldier
And your love wey dey make me para
You don’t really call my phone now
I no fit dey reach your own
Baby girl I thought I found love
Someone I could call my own
It’s not over don’t tell nobody it’s all over
Need love baby girl I want closure
Give up normally I won’t force
Your desire
Tear me apart my Delilah
Set me on fire my desire
Tear me apart my Delilah
No go die for you, no
Written by: Caleb Kwaku Narh, Emmanuel Boye