音樂影片

音樂影片

積分

演出藝人
Yaadman fka Yung L
Yaadman fka Yung L
演出者
詞曲
Christopher Chukwuemeke Omenye t/as Yung L
Christopher Chukwuemeke Omenye t/as Yung L
詞曲創作
Christopher Omenye
Christopher Omenye
詞曲創作
Michael Owusu Addo
Michael Owusu Addo
詞曲創作
Panshak Zamani
Panshak Zamani
詞曲創作
製作與工程團隊
Yaadman
Yaadman
製作人
Chopstix
Chopstix
共同製作人
TUC
TUC
共同製作人

歌詞

Yeah yeah yeah
Tell a man, pull up
Tell a man, shut up
Tell a man, shhhhh
Said I come in peace, but I carry small violence
Incase a **** wan Dey try me
I Dey my Dey why these people wanna play me
Oh no no no
I come peace but I carry small violence
Incase a **** wan Dey try me
I burn Jay but na money wey Dey high me
Oh no no no
I say iwo ri wo, e gwon go
Iwo ri o, abɔnten
If dem they find us, say we outside
If dem they find us, say we outside
iwo ri wo, e gon gon
Iwo ri o, abɔnten
If dem they find us, say we outside
If dem they find us, say we outside
I know they wanna see me sober,
Trapped in the corner, dem no want me pull up in a Rover
Too much hate, but na wetin they give me ginger
Carry my matter for my shoulder
Run my race, with some finesse
Burn my spliff, sip my Guinness
Too many things make my heart turn cold
Nobody tell you when alarm don blow
But I come in peace, but I carry small violence
Incase a **** wan Dey try me
I Dey my Dey why these people wanna play
Oh no no no
See I come peace but I carry small violence
Incase a **** wan Dey try me
I burn J but na money wey Dey high me
Oh no no no
I say iwo ri wo, e gon gon
Iwo ri o, abɔnten
If dem they find us, say we outside (outside)
If dem they find us, say we outside
iwo ri wo, e gon gon
Iwo ri o, abɔnten
If dem they find us, say we outside
If dem they find us, say we outside (outside, outside, outside)
I know they wanna see me sober.
Written by: Christopher Chukwuemeke Omenye t/as Yung L, Christopher Omenye, Michael Owusu Addo, Panshak Zamani
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...