album cover
Fire
8
Afro-Beat
Fire 由 SuperceeRecords 於 2023年11月12日發行,收錄於專輯《The Genesis》中
album cover
發行日期2023年11月12日
標籤SuperceeRecords
語言English
旋律
原聲音質
Valence
節奏感
輕快
BPM119

歌詞

Intro
Iye lele
Iyeeeeee
Gbeskelele
O lord have mercy
Juese
Chorus
Soldier go soldier come
Naso dem talk
And if I let you go baby
Me I don fuck up
The devil you know
E better pass angel you don’t know
Shee you want know
When u enter the place u go know
No be your body I Dey lost over
This kind love e Dey high me
E Dey do me hangover
Let me love you baby oooh
Let me love Dey go
Me I no go tire
For your love I fire
               Chorus
Fire dem
Anybody wey know want us Thunder fire
O baby fire dem
Anybody wey no want us hug transfermer
 Baby fire dem
Anybody wey know want us Thunder fire
O baba fire dem
Anybody wey know want us hug transfermer
         Verse 2
This our love e no go quench
If dem try we go revenge
This our love e no go scatter ooh
For your love me I surrender ooh
Baby oooh
Honey ooh
My love for you no be joke
For this life me I Dey for you
All the money and house wey i get na for you ooh
Anything wey u want baby I Dey for you ooh
Ukwu Sara nbara
Nwata dimma biabamu nso ooooh
Agbasinarumu oso
Biasie kamu nagi na kunununu
       
          Chorus
Baby fire dem
Anybody wey know want us Thunder fire
O baby fire dem
Anybody wey no want us hug transfermer
 Baby fire dem
Anybody wey know want us Thunder fire
O baba fire dem
Anybody wey know want us hug transfermer
Outro
Nwajuese
Imakwa
Ka osi adinunu
Written by: Chukwuebuka Cosmas Edozie
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...