歌詞

Chorus
Girl if you say make I hold
Girl your my majesty
Baby run come
Because you causing emergency
Baby this love
What is the tendency
Come to the dance floor
And I go spray you my currency
I say no do no do no do
No do me that kind thing
Cause if na that kind thing
Girl I Dey maya for that kind thing
No do no do no do
No do me that kind thing
Cuz if na that kind thing
Girl I Dey maya for that kind thing
Standard
We take off I’m giving you
That lamba
She like boys wey go give am that slanga
If you no get the o.t
You can’t bang her
Ajaa Rai now oya bend down
Oya do like say you pick pin
No go Dey form
No do like you be vixen
I beat it up
I go do like I be Princeton
You go hold my mic nana
You go sing sing
You get luck
Say me na soft touch
Cause if na chorus
That thing go swell up
You see hin dreadlock
You see hin red cup
You no no wetin Dey the red cup
Chorus
Girl if you say make I hold
Girl your my majesty
Baby run come
Because you causing emergency
Baby this love
What is the tendency
Come to the dance floor
And I go spray you my currency
I say no do no do no do
No do me that kind thing
Cause if na that kind thing
Girl I Dey maya for that kind thing
No do no do no do
No do me that kind thing
Cuz if na that kind thing
Girl I Dey maya for that kind thing
Verse 2
I fit to buy you drop top
Today today
Shea you go like top notch one sip away
Na you Dey like tough love
Me meet again
I no Dey like long talk
I’ll drift away
So right now make you get inside
When I enter how you wan survive
Give you long time I’ll do 9 to 5
You go see the lamba
When you look in my eyes
Chorus
Girl if you say make I hold
Girl your my majesty
Baby run come
Because you causing emergency
Baby this love
What is the tendency
Come to the dance floor
And I go spray you my currency
I say no do no do no do
No do me that kind thing
Cause if na that kind thing
Girl I Dey maya for that kind thing
No do no do no do
No do me that kind thing
Cuz if na that kind thing
Girl I Dey maya for that kind thing
Outro
Sheabi na Gucci or Versace
So so auchi ke ga na chi
And you go know say I be Manchi
Baby girl odikwa raunchy x2
Written by: Badman Chorus, King Ajaa
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...