歌詞

Yeah
Ayikwao
F3nk3 D3nk3n
(Ah aaah ah Uhhh uh)
See If I turn fan fool
No be say belle full
I just wear my shoe then I step on the street
Talk and do
Like a showman do
We dey live on set
I be tom when I cruise
Starboy mode
Stretch and pose
Kofitse ame me li o
But we dey pop
Wanna stuck some mulla
Fly man Dubai
Pack and go like I flow my lover (ah)
Né esi ná ka ɖe ɖzi
Eno be 9 to 5 go be my salary
I wanna go high to the level where dem no dey see
Push and push till we no get labour (ah)
Né esi nà ka ɖe ɖzi
Eno be 9 to 5 go be my salary
I wanna go high to the level where dem no dey see
Push and push till we no get labour
Broski (yeah)
If eno dey fa
We just dey move move
Bitch get out the way (eh eh) (Hw3 ne Jon bi)
Ma tɔ asoɔden aboɔden (Oh God)
I dey live my life (Asiamah)
And I dey sacrifice (yeah)
See I dey live my life (my life)
And I dey sacrifice (yeah) Yeah, yeah
If you dey lef am lef am
She move p3 we go connect
Wifi on the spot, we go connect
Man I get Gees on the spot
We dey collect
Asiamah if you lose guard we go connect
Sooner than later
We go get the paper
Da ŋku ɖi kpo ne nà kpɔ ɖevi a ɖa
Beautiful things no go look from afar
How many drinks we go get from the bar (yah)
Talk to me nicely
Bitch I might be
The next one up yo
The boy come with the vibe
I no be option, wey dey for junction
I get wahala for whoever no dey pet me (yah)
Né esi nà ka ɖe ɖzi
Eno be 9 to 5 go be my salary
I wanna go high to the level where dem no dey see
Push and push till we no get labour
Broski (yeah)
If eno dey fa
We just dey move move
Bitch get out the way (eh eh) (Hw3 ne Jon bi)
Ma to asoɔden aboɔden(Oh God)
I dey live my life (Asiamah)
And I dey sacrifice (yeah)
See I dey live my life (my life)
And I dey sacrifice (yeah) Yeah yeah
Broski (yeah)
If eno dey fa
We just dey move move
Bitch get out the way (eh eh) (Hw3 ne Jon bi)
Ma to asoɔden aboɔden (Oh God)
I dey live my life (Asiamah)
And I dey sacrifice (yeah)
See I dey live my life (my life)
And I dey sacrifice (yeah) Yeah yeah
Ski
If I dey on time
The thing dey boom boom
Eei eei
Chale chale chale
Oh God oh God
We boss it up
We boss it up
Ayikwao
Written by: Emmanuel Mensah, Prince Kofi Tetteh
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...