音樂影片

音樂影片

歌詞

Look into my eyes o
Tell me what you see my G
Many things my eyes don see
You no fit kill my energy
Make the blessings multiply o
Na the vision man dey see
Say wetin go be broda say wetin go be go be
Activate
Elevate
This be the song wey dey penetrate
When you hear the vibe e must activate you *2
Acti acti activate ooo
Ati Ati activate o *2
I no be Hausa shee mo Jo omo sokoto
But e sure for me like Aboki mo ko owo sinu sokoto
Touring the world on a low low
if I dey lie make my nose turn Pinocchio
Me no get time for lie
Time is money save me a lambo
Omo sango
Money long like lagoon
Mo de lagun
For my dreams and my passions to come true
Me no dey carry last that is why me keep chasing and chasing
Sensible person
No be every time go be flexing
Use your sense make e more of the blessings ya
Me no dey carry last that is why me keep chasing and chasing
Sensible person
No be every time go be flexing
Use your sense make e more of investing ya
Activate
Elevate
This be the song wey dey penetrate
When you hear the vibe e must activate you *2
Acti acti activate ooo
Ati Ati activate o *2
Written by: Adedamola Obanla, Adedeji Adeyemi, Yemzoid
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...