歌詞

Girl this your baka calamity, make you come play me like Nintendo
Other ikebe na vanity but this your ikebe wicked oh
But I don kpolongo for days
Say me I don jogodo
Burst my poyoyo
Thief my pololo
Your sexy whine oh
You’re sexy I know
Fine Girl from Barcelona
I know you're a loner
but me I wanna spoil yah
darkskin like coca cola
This your nyash e go far
I swear you're thonly woman
OUU nwayiomaaaa
omalichanwaa
Empty my account
I Just want one dance
see as you dey do
I want your peppersoup
don't take me for a fool
I won't take it lightly
Fine Girl from Barcelona
I know you're a loner
but me I wanna spoil yah
darkskin like coca cola
This your nyash e go far
I swear you're the only woman
Who be that girl wey no know Wetin she dey carry
Na she I want to marry
The way I go handle your waste line
I swear say you no go leave
Espírisanto de nunu
wan be the one wey go touch you for middle
Mankule wa omoge kama cuddle
Wa sare wa
Omoge kama
Fine Girl from Barcelona
I know you're a loner
but me I wanna spoil yah
darkskin like coca cola
This your nyash e go far
I swear you're the only woman
Ahh for my sokoto
I geti Wetin you Dey find
Ahhhh I don jogodo
Anytime I see your baka
Ahh for my sokoto
I geti Wetin you Dey find
Ahhhh I don jogodo
Anytime I see your baka
Written by: Agoi Ololade, STEPHEN ADEYEMI, Sopiriye Odey, Victor Alafe Stanley
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...