album cover
Phenomena
274,290
Music
Phenomena 由 T.Y.E. / EMPIRE 於 2025年7月3日發行,收錄於專輯《CAPTAIN》中
album cover
最熱門
過去 7 天
00:25 - 00:30
在過去一週內,Phenomena 最常出現在 大約在下列歌曲的 25 秒處: 這首歌中
00:00
00:10
00:25
00:50
01:00
01:30
01:35
01:45
02:00
02:05
02:20
02:35
03:00
03:05
03:10
00:00
03:23

音樂影片

音樂影片

積分

演出藝人
不拘Buju
不拘Buju
演唱
詞曲
Daniel Benson
Daniel Benson
詞曲創作
製作與工程團隊
Gemini Major
Gemini Major
製作人
Leandro Hidalgo
Leandro Hidalgo
混音師, 母帶工程師
Glody Kasongo
Glody Kasongo
工程師

歌詞

[Verse 1]
Tell me wetin dey sup
Ki n to sọ pe mo n bọ
Anytime we dey ball
We dey order oscroh
Do you got this on lock?
Mo ma sọ pe on God
Let em know that we outside
Everyday is on lock
[PreChorus]
Ṣina fẹrẹẹfẹ
Ṣina binti
Nnkan kẹnkẹlẹ
With your bikini
Please remember me
Please remember me
Just do that for me baby
[Chorus]
If I no drop ṣingbain, ẹ ma fọ
I'm fine you should know
Ṣebi emi ṣọmọ ologo
Evian e go flow
Phenomena sef she no know
Na so e dey go, ṣo mowo ti mo n pa for one show?
Mm you no go fit know
[Chorus]
If I no drop ṣingbain, ẹ ma fọ
I'm fine you should know
Ṣebi emi ṣọmọ ologo
Evian e go flow
Phenomena sef she no know
Na so e dey go, ṣo mowo ti mo n pa for one show?
Mm you no go fit know
[Verse 2]
This is the best moment of my life o
If the government e come like o
Make dem legalize loud for this side o
Imagination go wound me o
fa mi re do so mi re do
Ilẹkẹ gan-an like e trumpet o
Baby if we come date e perfect o
Imagination go wound me o
[PreChorus]
Ah ṣina fẹrẹẹfẹ
Ṣina binti
Ah nnkan kẹnkẹlẹ
With your bikini
Ah please remember me
Please remember me
Ah just do that for me baby
[Chorus]
If I no drop ṣingbain, ẹ ma fọ
I'm fine you should know
Ṣebi emi ṣọmọ ologo
Evian e go flow
Phenomena sef she no know
Na so e dey go, ṣo mowo ti mo n pa for one show?
Mm you no go fit know
[Chorus]
If I no drop ṣingbain, ẹ ma fọ
I'm fine you should know
Ṣebi emi ṣọmọ ologo
Evian e go flow
Phenomena sef she no know
Na so e dey go, ṣo mowo ti mo n pa for one show?
Mm you no go fit know
Written by: Daniel Benson
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...