album cover
Aà’dá
2,060
Afro-Beat
Aà’dá 由 Lazwid world music 於 2024年7月19日發行,收錄於專輯《Aà’dá - Single》中
album cover
發行日期2024年7月19日
標籤Lazwid world music
LanguageEnglish
旋律
原聲音質
Valence
節奏感
輕快
BPM101

積分

詞曲
Lateef Oluwaseun Adeyinka
Lateef Oluwaseun Adeyinka
詞曲創作

歌詞

I stay on guard as I fight my demon
Burst anything wey wn form Babylon
Don't stress me with your mental Jargon
Iyee yah !!
YOLO we only live once
Chase mY dream I put it all on God
No won look back make I no Turning salt
Iyee yah!!
Father oh send down oh helper
Emi mo kirakita o dola oh
So I pray and work harder
Cause me I wn leave and prosper Oh
Strike enemy with thunder
Me I look up and say father oh Father oh Father oh
Aada
Nigbagbo pe aada
No doubt am
Father pour me holy water ah
Aada
Nigbagbo pe aada
No doubt am
The revolution go favour me e go Favour you! (E go favour me)
Iyaaa ahhh (moma tera mo)
Iyaaa ahh aah (me I no go dull)
Iyaaa ahh (wetin mama go chop)
Iyaaa aahh aah iyaa ahhh ah ah!
Been on the road since 2017 (okay)
No evidence Omo na to hustle
Sleepless night like amotekun
Na who get food go chop belleful
So I focus on my grind
Wetin dem dey talk
No dey really dey my mind
So I bounce up
Omo na money I dey find
Me I no go stop
Until i get the bag oh na na oh Ahh
Father oh send down oh helper
Emi mo kirakita o dola oh
So I pray and work harder
Cause me I wn leave and prosper Oh
Strike enemy with thunder
Me I look up and say father oh Father oh Father oh
Aada
Nigbagbo pe aada
No doubt am
Father pour me holy water ah
Aada
Nigbagbo pe aada
No doubt am
The revolution go favour me e go Favour You! (E go favour me)
Iyaaa ahhh (moma tera mo)
Iyaaa ahh aah (me I no go dull)
Iyaaa ahh (wetin mama go chop)
Iyaaa aahh aah iyaa ahhh ah ah!
Aada
Nigbagbo pe aada
No doubt am
Father pour me holy water ah ah
Aada
Nigbagbo pe aada ah ah
Eh eh eh Hey eh eh
Written by: Lateef Oluwaseun Adeyinka
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...