album cover
Mr Player
2,275
Afro-Pop
Mr Player 由 Wonder 4 Music 於 2024年8月9日發行,收錄於專輯《Mr Player - Single》中
album cover
發行日期2024年8月9日
標籤Wonder 4 Music
旋律
原聲音質
Valence
節奏感
輕快
BPM96

音樂影片

音樂影片

歌詞

Mz Wakili, baby
Datbeatgod
Nothing wey I never do
for you
But you be waka-waka
and you thief my heart go
wetin my eye never see before
Now I dey wonder wonder, like say I don lose my way
You say you be one-man keeper, you no be cheater
You Like to carry go every night for dinner
Now you dey call my mother, give am pressure
No gun body, ooo go suck your mother
Eeeeyyy
Mr. Player, player player player, player yeeeah
You do me, wayo oh, Wayo oh
Mr Player, eeii Mr Player
Leave me alone now, leave me alone, ooo
Mr Player eeii Mr Player
Leave me alone now, Leave me alone, ooo
 Wanti wanti no get it
 Geti geti no want it
 Wanti wanti no get aaah
 Wanti wanti no get it
 Geti geti no want
 Wanti wanti no get it aaah
 Stop calling my phone
 Stop calling my phone now
 I'm never gonna pick
 I'm never gonna pick up
 Stop calling my phone
 Stop calling my phone now
 I'm never going to pick
 I'm never going to pick
 no way
Mr Player, eeii Mr Player
Leave me alone now, leave me alone, ooo
Mr Player eeii Mr Player
 Leave me alone now, leave me alone, ooo
 Wanti wanti no get it
 Geti geti no want it
 Wanti wanti no get aaah
 Wanti wanti no get it
 Geti geti no want
 Wanti wanti no get it aahh
You say you be one-man keeper, you no be cheater
You like to carry go, every night for dinner
Now you dey call my mother, give am pressure
No gun body, ooo, go suck your mother
Eeeeyyy
Written by: Jennifer Dikum Wakili
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...