歌詞

[Verse 1]
Yes I am mindful mindful
Me I no wan enter one chance wey them girl them dey
Still dem dey find my cane
I'm on ten toes toes, I hear say
Dem say all the girls for Lekki, Epe them be bad girls
So I'm mindful
They wanna sell to me their gelato
[Chorus]
No girl wan dey with boy wey no getti owo
Make you hide your Volvo
Pretty fitti drive you loco (Drive you loco)
[Chorus]
No girl wan dey with boy wey no getti owo
Make you hide your Volvo
Pretty fitti drive you loco (Drive you loco)
[Verse 2]
Fine girl pretty face
She never get a rest in any man case and I
Love the feeling when I'm grabbing on her waist
Make I take shot make I take shot no chance and drive her loco
Girl I'm your only fan when you are falling on a show
She tryyna catch a vibe no reply if you’re broke
And so she drives a benzo she ain't on a ten toes, ahn ahn ahn
Sure, knows her worth
She reckons that's what she deserves o
More of a less
I'm a kunu boy came up on a cab
In the summer smoking in a tux in a Va
Call your bangers call your friend bitches trynna fuck shit
Little bekin bagg full of bricks of cocaine
She ask for what she wants with no shame
She will be on her way if she doesn't have it her way
[Chorus]
No girl wan dey with boy wey no getti owo
Make you hide your Volvo
Pretty fitti drive you loco (drive you loco)
[Chorus]
No girl wan dey with boy wey no getti owo
Make you hide your Volvo
Pretty fitti drive you loco (drive you loco)
Written by: Osadolor Nate Asemota, Richard Moonlight Igebina
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...