album cover
Conquer
8
Afro-Beat
Conquer 由 MUNCHOLIZATION 於 2024年10月17日發行,收錄於專輯《Omozoya》中
album cover
專輯Omozoya
發行日期2024年10月17日
標籤MUNCHOLIZATION
旋律
原聲音質
Valence
節奏感
輕快
BPM100

音樂影片

音樂影片

歌詞

So many things e dey bother man
When I no get, all these people been think i be don come down. Ahh ahh
All of my beats I dey murder am. And if you see me dey chill, na him be say
I don Gather
I came and I saw and I conquer
So many people dey wonder
How I dey do am dey prosper
Na oluwa dey gimme d ginger
I came and I saw and I conquer
Done many things for the lifestyle
No be today. 1m on fire
Na oluwa dey gimme d ginger
(Wan tin wan tin wan tin go
Shey you wan know how the thing go
Shey you don know how the thing go)
Omo he go tire you
If you reason am. Mehn i too pass them
Gbedu be like kalaku
Shey you dey feel am
This a street athem ehn
This a street athem ehn
So many things e dey bother me Bother bother
Doing many trips for the melody Eh eh
All of things wey dem do
I no dey talk. I dey do like mumu
Ohh feel say I don mezebu Acting a fool
For the game I be SiUUUUU 0000
Written by: Henry Micah
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...