歌詞
[Intro]
Zizi
Oh laaa ye
One house, one house
One house, one house, one house, one house
Eeyan Aloma
Mamacita baby feel am
[Verse 1]
Girl I know say you bad e be like nobody pass you
But girl me bad pass you
Girl me bad pass you
Zaddy bad pass you
You know me bad pass you
She say she wan feel it hey
And she gonna feel it hey
She say she want one azul and more asun
E come be like one taboo she wan taku
Ọmọ I don blow sotey all these ladies wan blow me
Your brother don blow sotey, awọn ọmọ igboro wọn poro mi
[PreChorus]
Welcome to my aparte
Ṣo le sọ Faranse?
Emi o le ṣalaye
Ma lọ bẹ si awọn alaye mi
[PreChorus]
Welcome to my aparte
Ṣo le sọ Faranse?
Emi o le ṣalaye
Je m'appelle malor shalaye
[Chorus]
One house, one house
One house, one house, one house, one house
Mamacita
Mamacita baby feel am
One house, one house
One house, one house, one house, one house
Make them feel am
Mamacita make them feel am
[Verse 2]
You know say dem no do me favors
Now we getting famous
We getting famous
You know, you know, you know
Girlie one time I dey cum
No be two time I dey toss
Girlie one time I dey cum
No be two time I dey toss
[Bridge]
Say me I no dey rush hun
You know say me I no dey rush hun
Ọmọ you know we are on top yeah
Rolling with my brothers on top
[PreChorus]
Welcome to my aparte
Ṣo le sọ Faranse?
Emi o le ṣalaye
Ma lọ bẹ si awọn alaye mi
[PreChorus]
Welcome to my aparte
Ṣo le sọ Faranse?
Emi o le ṣalaye
Ma lọ bẹ si awọn alaye mi
[Chorus]
One house, one house
One house, one house, one house, one house
Eeyan Aloma
Mamacita baby feel am
[Outro]
Mamacita baby feel am
Magicboi take it easy on the beat
Written by: Bada Ibukun Mayowa