歌詞

Life e no for Lagos boys
Fuel e don cost
Be like patek purse
Even as the popo
Dey dey
 Them been dey waka jeje
From kiri kiri
Ahh
Just to catch us oh
My long them shoot us oh
They know us
They catch us oh
Catch us
For hilux oh
Mama no go cry
For my matter lord
Mama no go cry say her pikin lost
Mama go fit kill for my concern
Any thing she do , na my mummy
Mama go fit vow , I no be bad boy
Any thing them talk
Aswr na false talk
All her decisions, na just for me
Mummy wipe your tear
I’m coming
 
When Matter jazz up
Mama go dey
Anything wey Xup mama go stand
If 100 men be coming
 She stand up for me
 She fighting for me
When Matter jazz up
Mama go dey
Anything wey Xup mama go stand
If 100 men be coming
 She stand up for me
 She fighting for me
Written by: Micheal Mbanefo
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...