音樂影片
音樂影片
積分
演出藝人
KOJO BLAK
主唱
詞曲
MacDonald Adotey Braide
詞曲創作
Gabriel Addo Mensah
詞曲創作
Isaac Nii Yemo Odoi
詞曲創作
製作與工程團隊
Ugly
製作人
Tough
製作人
Peter A. Barker
母帶工程師
Jacob Stewart
沉浸式混音工程師
歌詞
[Verse 1]
Oya baby benkɛmɔmi make we collabo
Na only you wey dey make me sing in soprano
Girl, no go run
Boji number one
Kaakwɛ moko dɔn
Darling oh
[PreChorus]
So many girls na you wey badder
Take me to your father
If you land inside my room we sɔkɔ pimpim
And if another man want try he go see saman dwen dwen
Bo nkɛ bo nɔ darling oh
[Chorus]
Akweley suma (Yea yea yea)
You make me smile (Yea yea yea)
Girl, I no go over do (Yea yea yea)
Come make I love you small (Yea yea yea)
Akweley suma (Yea yea yea)
You make me smile (Yea yea yea)
Girl, I no go over do (Yea yea yea)
Come make I love you small (Yea yea yea)
[Verse 2]
Ɔdɔ me ne wo pɛ, nobody matters
If ebe love, I get am in abundance
You be my addiction, you be my subtance
So no leave me for junction
Osumɔ sikili tɛ baa shoko Agata
Sipping my Martel, jamming to my ragga
Abi you fit collect handle my dagger
Gbekɛ nɛ sune pɛtɛ sune
[Verse 3]
Akua Donko, esumɔ dade
But Adoko, she dey show me body
Wear my Lacoste, make edey your body
Later come and meet me for yard
[PreChorus]
So many girls na you wey badder
Take me to your father
If you land inside my room we sɔkɔ pimpim
And if another man want try he go see saman dwen dwen
Bo nkɛ bo nɔ darling oh
[Chorus]
Akweley suma (Yea yea yea)
You make me smile (Yea yea yea)
Girl, I no go over do (Yea yea yea)
Come make I love you small (Yea yea yea)
Akweley suma (Yea yea yea)
You make me smile (Yea yea yea)
Girl, I no go over do (Yea yea yea)
Come make I love you small (Yea yea yea)
Written by: Gabriel Addo Mensah, Isaac Nii Yemo Odoi, MacDonald Adotey Braide


