album cover
Glory
album cover
Glory 由 CXB MUSIC 於 2025年11月14日發行,收錄於專輯《REKINDLE》中
專輯REKINDLE
2025年11月14日
標籤CXB MUSIC
語言English
BPM109
旋律
原聲音質
Valence
節奏感
輕快

音樂影片

音樂影片

歌詞

So take it oh, take it oh, take it oh
Take all the glory oh
You raise me up
You show me love
More than my mind can imagine it
Called by your name I no go fail
You go before me
I’m only moving at your pace
So I no go fumble
Na you dey my motor e no fit tumble
I no dey relent oh, even when e hard
I no go complain
E sure me you love me na why I maintain oh
Na why I maintain even when e hard
I no go carry my worry oh, give anybody oh
You get the glory oh
We no go carry your glory oh, give anybody oh
Take all the glory oh
So take it oh, take it oh
Take it oh, you get the glory oh
All of the glory oh, take it oh
Take it oh, take all the glory oh
You call me yours
You show me love and peace of mind yeah
This your loving got me singing on a constant oh
Chasing my Daddy on a constant oh
Glory on mi face, I dey front am eh
Front am eh
Daddy mi you did it for Solomon
If dem no believe I say, iwo lo mo
E no matter wetin I face oh
I go give all the glory to Yahweh
So me know say no man on earth should give glory unto himself oh
All the glory must be to the Lord
So we say
I no go carry my worry oh, give anybody oh
You get the glory oh
We no go carry your glory oh, give anybody oh
Take all the glory oh
So take it oh, take it oh
Take it oh, you get the glory oh
All of the glory oh, take it oh
Take it oh, take all the glory oh
So take it oh, take it oh
Take it oh, you get the glory oh
Written by: Baron Luther-King Japhets, Clinton Amechi Okpara, Gabriel Oche Oredu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...