Music Video

Para
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Temilade Adekoya
Temilade Adekoya
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
FestBeatz
FestBeatz
Producer

Lyrics

Only me inna me room inna me yard Boredom be killing me hard Then I pick up myself paper and biro But e be like make I see one girl wey fine like Nicki Minaj Living lavidaloca yeah we be living large I fit dey look you make I no see you no mean say I dey on hard drugs Plenty things wey dey bother man you know ironu opapo As a bad boy I suppose don dey para You self you know as a bad boy you suppose don dey para But ojulopesi my guy walahi For the industry na die walahi I believe in what I do I be talk and do Yea and e sure for me walahi Ojulopesi my guy walahi For the industry na die walahi Their uche fit get craze but I go look him face So make una tell am say I fit dey look you make I no see you no mean say I dey on hard drugs Plenty things wey dey bother man you know ironu opapo As a bad boy I suppose don dey para You self you know as a bad boy you suppose don dey para I sabi one para boy Charlie Wey dey hustle properly Charlie self wan fresh na why him dey work Make him fit chop make him pump pari Charlie na sure padi my nigga run pali internationally Charlie no dey move with any hate for mind Love and light no bad energy So I say make I buzz Charlie sha one day Charlie lohun ti wo Burj Khalifa one way Omolomo larin ota Aje kpako todi bota So ojulopesi my guy walahi For the industry na die walahi If you believe in what you do and e sure for you Then e go sup for you walahi I fit dey look you make I no see you no mean say I dey on hard drugs Plenty things wey dey bother man you know ironu opapo As a bad boy I suppose don dey para You self you know as a bad boy you suppose don dey para
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out