Lyrics

Tomsomirisoninagor Hm-hey Mama said, "You don't need no interception, you are perfect Because of your imperfection, uh-uh-uhn Anywhere, any direction, wey you go, say Never beg for no affection," uh-uh-uhn Mélò-mélò ní mo fẹ sọ with the tension? Dem wan put me under pressure, uh-uh-uh Wọn fẹ gbo nkan tí mò fẹ sọ But now, I got people waiting for my next song Some just dey tell me, "Ride on" No be say na me do pass Baba just decide to gimme through pass He look my life and gimme two chance And as ọmọ ọgbọn, mo ride won But still, I no too gas I no dey go to church, but I no do jaz Now you see, I'm living good life 'Cause many-many things, many-many things I know say I small, but my eyes don see Many-many things, many-many things Be like I cross seven mountains and seven seas I still dey insist, oga, I no dey resist Me, I don hustle, now, the cash no contain my jeans But, no be so e be yesterday No be so e be yesterday Life go teach you pass professor on the road So, no ask me where I learned from, uh-uh-uhn Always moving with precaution Men, I swear say you no fit catch me for junction, uh-uh-uh Ever since I dropped my first song Me I know say the next one go be the best one, uh-uh-uh K'emi gàn tó d'omo tán sọ Men, eye too see, mélò ní mọ fe sọ? Some just dey tell me, "Ride on" No be say na me do pass (no be say na me do pass) Baba just decide to gimme through pass (Baba just decide to gimme through pass) He look my life and gimme two chance (He look my life and gimme two chances) And, as ọmọ ọgbọn, mo ride won But still, I no too gas (I no too gas) I no dey go to church, but I no do jaz (I no do jaz) Now you see, I'm living good life 'Cause many-many things, many-many things I know say I small, but my eyes don see Many-many things, many-many things Be like I cross seven mountains and seven seas I still dey insist, oga, I no dey resist Me, I don hustle, now, the cash no contain my jeans But, no be so e be yesterday No be so e be yesterday You don't need no interception, you are perfect Because of your imperfection, uh-uh-uh Anywhere, any direction, wey you go, say Never beg for no affection, uh-uh-uh Mélò-mélò ní mò fẹ sọ with the tension? Dem wan put me under pressure, uh-uh-uhn Wọn fẹ gbo nkan tí mò fẹ sọ But now, I got people waiting for my next song, uh-uh-uh (Timi Jay on the track)
Writer(s): Zinoleesky Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out