Lyrics

Imọlẹ go and face your music, face your music very well Ma l'obirin, alakoba lobirin I'm telling you the truth, incase you don't know Y'all gonna spoil your life I love you, I love you Imọlẹ, I love you No worry, I love you, e get why, e get why I love you That you music e dey brust my head sometimes Omo ògo, Imọlẹ (Sholex the gifted one) Because you don dey hot pass your friend now, you kan dey shenk am No be say you sabi pass am, ore ọfẹ lórí gba Face your problem stop envying another man progress Don't be surprise if you see me with a Benz (if you see me with a Benz) Imagination wan kill all nigga's and nigga's no wan die young Tomorrow no sure for anybody, do anything to survive No be say grace no dey work but o ma ń pe lójú àwọn niggas If some niggas know say them go later die them go don do many things E hard normal normal but na you go face am Na woman make you dey chase oh drop wellsfargo abii chase bank Ti sapa ba hold ẹ, ọmọ woman go chase back Even pastor wey dey preach for you sebi na their own worst pass Tó bá jẹ asejẹ ni, kò jẹ Tó bá jẹ oṣolẹ ní, k'owẹ Heaven no sure for anybody, do anything to survive Imagination wan kill many nigga's and niggas no wan die young No be say grace no dey work but grace má ń pe lójú àwọn niggas No be all friends you go tell your secret, no be every toto you go fuck You can never see me smiling with a love, only money make me smile Thug don't love, I can only fake a love with you Ṣ'o ni Facebook ti mo le bomb, abi oni Instagram tí mo le chop Mark disable my account for many reasons No dey tell me make I send aza, ma fun e leshe Lorun wa Ja'n Loru loru mo ma fii bomb to ba dii 4:30 ni ma sleep Even my ex go later regret Pé ọmọpẹ ti pada ni doings A lot of bills on my head sometimes omope o ki wa happy To bá ni ID, me ko drop ẹ, local bank I'm active Update wa na you no ask ma ko ma send aza Na broke we broke, we no dey beg any body If God is God I'm not loosing but na you no go panic No bomb again fine boy, na woman make you dey chase Small pikin dey fall in love, na money me I dey chase Leave woman for who dey hot, sebi you know say thug no dey love Boys go still smile again Everything go set back Keep pushing no panic, ọmọ ìyá mí, e go be E go be, e go be, e go b Imọlẹ go and face your music, face your music very well Ma l'obirin, alakoba lobirin I'm telling you the truth, incase you don't know Y'all gonna spoil your life I love you, I love you Imọlẹ, I love you No worry, I love you, e get why, e get why I love you That you music e dey brust my head sometimes Omo ògo, Imọlẹ (Sholex the gifted one)
Writer(s): Imole Ikorodu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out