Lyrics

(M-M-Murderer) Woah-whoa-whoa-e Yeah-yeah, yea (Woo) Shawty, you make me emotional Bursting my medulla I been chatting on Instagram I.G tell me say you no know that I follow you, but you no follow back Shawty say you are turnover If you spin on me, I go turnover Tell me say her name na Ọmọtọla She tell me say she like it in a boulevard Me, I tell her, "Shawty, shey you know the vibe?" I go tell things wey you no never, ah Only Jah blessings dey on this kid, ah-na For this street, I no fit do dodoyo Show it now, if you love someone I no fit tell you many things, shey you know? Oh-no Wire aza mi, make we dey nor-nor Ọmọ, me, I dey like this, I dey-dey jọgọ Mo ti jọgọ, to ba fẹ ma gbe mi trabaye, ṣ'o le gbe mi de bẹ? Ọmọ iya mi, ṣ'o le gbe mi de bẹ? (De bẹ-ẹ) (Oluwaloṣeyi) Money make me emotional Bursting my medulla Chatting on Instagram I.G, na you say we go see later I call you, but you no wan call me back, mama I remember my class teacher But right now, alhamdulillah Hands in the air, let's party na Bottles for the girls' wey sabi na The looser pay If you no get, them no go stay When you go out, ko ranti ile You see my vibe, call it trabaye Ẹ pariwo o-ogo aye (ogo) O-only Jah blessings dey on this kid, ah-na For this street, I no fit do dodoyo Show it now, if you love someone I no fit tell you many things, shey you know? Oh-no Wire aza mi, make we dey nor-nor Ọmọ, me, I dey like this, I dey-dey jọgọ Mo ti jọgọ, to ba fẹ ma gbe mi trabaye, ṣ'o le gbe mi de bẹ-ẹ? Ọmọ iya mi, ṣ'o le gbe mi de bẹ? (De bẹ-ẹ) Ọmọ iya mi, ṣ'o le gbe mi de bẹ-ẹ? Ọmọ iya mi, ṣ'o le gbe mi de bẹ? (Yea-yea, yea) Ọmọ iya mi, ṣ'o le gbe mi de bẹ-ẹ? (Oh, no-no-no) Ọmọ iya mi, ṣ'o le gbe mi de bẹ-ẹ?
Writer(s): Afolabi Loseyi Balogun, Moshood Olanrewaju Abdulmuiz Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out