Lyrics

Steady grinding steady hustle This street no be beans What you con do Hustle tight for the street malokanju E go set one day shama roju Steady grinding steady hustle This street no be beans What you con do Hustle tight for the street malokanju E go Set one day shama roju We just dey hustle and pray for the big raba Buy car for dad katu bless mama Steady grinding for the big muller Baba loke dakun gbebe We just dey hustle and pray for the big raba Buy car for dad katu bless mama Steady grinding for the big muller Baba loke dakun gbebe wa So many this so many that Wetin eyes no go see for ghetto Na you be this na me be that We dey live by hope We dey pray for grace oh We just dey pray for the good life Thats why me dey drop all the good vibes Very soon una see my hardwork Una go hear the boy with seyi vibes Steady hustle for the muller We dey work and pray for the raba But i still get a lot of haters Oma le mi won o leba Oluwa dakun gbebemi o Oluwa dakun gbebe mi o Iye ye ye Oluwa dakun gbebemi o Oluwa dakun gbebe mi o Iye ye ye Oluwa dakun gbebemi o Oluwa dakun gbebe mi o Iye ye ye Oluwa dakun gbebemi o Oluwa dakun gbebe mi o Ye ye ye o Steady grinding steady hustle This street no be beans What you con do Hustle tight for the street malokanju E go set one day shama roju Steady grinding steady hustle This street no be beans What you con do Hustle tight for the street malokanju E go Set one day shama roju We just dey hustle and pray for the big raba Buy car for dad katu bless mama Steady grinding for the big muller Baba loke dakun gbebe We just dey hustle and pray for the big raba Buy car for dad katu bless mama Steady grinding for the big muller Baba loke dakun gbebe wa Bori penle a dire Ke mi shorire As i dey work i dey pray baba Kori mi ma ma kore Ninu jungle oju ti rito Melo ni mofe ka ninu motor danfo Baba dakun ma gbagbe mi oh I wan dey cruise my life ninu lambo Ke mi na de le gbe body ohh From nobody kin di somebody When i go show make them turn up oh Hear my song ko de shake body oh Oluwa dakun gbebemi o Oluwa dakun gbebe mi o Iye ye ye Oluwa dakun gbebemi o Oluwa dakun gbebe mi o Iye ye ye Oluwa dakun gbebemi o Oluwa dakun gbebe mi o Iye ye ye Oluwa dakun gbebemi o Oluwa dakun gbebe mi o Ye ye ye o Steady grinding steady hustle This street no be beans What you con do Hustle tight for the street malokanju E go set one day shama roju Steady grinding steady hustle This street no be beans What you con do Hustle tight for the street malokanju E go Set one day shama roju We just dey hustle and pray for the big raba Buy car for dad katu bless mama Steady grinding for the big muller Baba loke dakun gbebe We just dey hustle and pray for the big raba Buy car for dad katu bless mama Steady grinding for the big muller Baba loke dakun gbebe wa Eh for the muller for the street oh Call me yungphiz oh
Writer(s): Oladipupo Oluwaseun Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out