Lyrics

Hey am on President awon Chop life association Haha eyy (London) Presi-president wole (o ti wole) Baby no dey dull that body It's my party All my guys them pull up in Buggati Make you no dey zuzuzu, all my girls them naughty Girls no dey form when them come through for my party (my party) When them come my party (my party) What's your name? Oya tell me what's your name? Kilogbe, omotena kilogbe Shanowole! awon temi gboriwole Kilogbe omotena kilogbe Boys them dey, all my boys dem dey No be play when them come through for my place Charity! You use your baka do charity Make you no dey dull like one dollar Na person wey dey spend them dey call baller It's my party All my guys them whipping Maserati Girls no dey form when them come through for my party (my party) Make you no dey zuzuzu, all my girl them naughty All my girl them naughty, them naughty What's your name? Oya tell me what's your name Shanowole! awon temi gboriwole Kilogbe omotena kilogbe What's your name? omo tell me what's your (uh) I don't wanna see you dulling Common move that body Baby shake that booty for me Me my niggas steady popping e'ryday yeah yeah We be blowing 'em trees Baby don't you worry 'bout the bills Half a milli only for the weed Making money in like e'ry week I be stunning on my enemies Elevate! That girly make me craze! I want to penetrate Oya tell me is you game It's my party All my guys them whipping Maserati Girls no dey form when them come through for my party (my party) Make you no dey zuzuzu, all my girl them naughty All my girl them naughty, them naughty What's your name? Oya tell me what's your name Shanowole! awon temi gboriwole Kilogbe omotena kilogbe What's your name? omo tell me what's your name It's my party London boys dem turn up for my party Lagos girls you no dey like to party Make you no dey zuzuzu, make you spend that money Oya spend that money that money
Writer(s): Alexander Adewunmi Adelabu, Michael Ovie Hunter Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out