Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Mr Eazi
Mr Eazi
Vocals
Simi
Simi
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Simisola Bolatito Ogunleye
Simisola Bolatito Ogunleye
Composer
Phillip Kayode Moses
Phillip Kayode Moses
Composer
Julian Nicco-Annan
Julian Nicco-Annan
Composer
Alastair O'Donnell
Alastair O'Donnell
Composer
Oluwatosin Oluwole Ajibade
Oluwatosin Oluwole Ajibade
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
JULZ
JULZ
Producer
Pheelz
Pheelz
Producer
Julian Nicco-Annan
Julian Nicco-Annan
Producer

Lyrics

(Pheels, Mr. Producer) (Juls baby) Baby, make you loving the boy Baby, make you kissing the boy Baby, make you lovin the boy Baby, you for kissing the boy, kissing the boy I surre', I surre' to your ileke idi o I surre', I surrender to your ileke idi o I surre', I surre' to your ileke idi o I surre' (oh, baby), I surrender I know say I no strong like Mike Tyson I know say I no get the voice like Michael Jackson I know say I no sweet like Zara Larson I know say I no get the money like Richard Branson But wetin I get e pass the money wey you want If you give me a chance, I give you everything I got I dey pray to God, that this loving is enough Baby, I just want to let you know I surre', I surre' to your ileke idi o I surre', I surrender to your ileke idi o I surre', I surre' to your ileke idi o I surre', I surrender to your Ileke idi o I surre', I surre' like say na felony o I don't care, I don't care about your money o You surre', you surrender to my Ileke idi o No dey fear, omo, Just call me your honey o No forget, baby, set reminder I open my heart, baby, come make you enter Carry your matter for head, you're defender For you, baby, for you, omo See, I no want Mr. Jackson, you no me better (oh-oh) I'm loving your melody lori instrumental (oh-oh) Anything you have is enough, otomi o Baby, I surrender to your totori o I surre', I surre' to your ileke idi o I surre', I surrender to your ileke idi o I surre', I surre' to your ileke idi o I surre', I surrender to your Ileke idi o Baby, come loving the boy Baby, make you kissing the boy (Zagadat) Baby, make you loving the boy Baby, you for kissing the boy Baby, make you loving the boy Baby, make you kissing the boy (Zagadat) Baby, make you loving the boy Baby, make you kissing the boy
Writer(s): Oluwatosin Ajibade, Alastair O Donnell, Julian Nicco Annan, Philip Moses, Simisola Ogunleye Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out