Lyrics

Pass me the kpo I have been trying to achieve the goal of life And i forgot life itself Yeah Say dey wanna me see me fall But me i am make sure say me stay on top Say me ama lazy guy but me i make sure say me play me part Pass me the kpo kpo kpo Me i get men wey dey kpo kpo kpo, ah na Steady on me go go go Bad energy that's a no no no, ah na Girls wanna wyne for the kpa, do anything for the kpa,, ah na Men wanna grind for the kpa Kill person pikin for the kpa Rhythm and flows Ever seen a badman lose Always on the high never lows Catch me on my toes Waiting on me round of applause Even from my enemies and foes Say dey wanna me see me fall But me i am make sure say me stay on top Say me ama lazy guy but me i make sure say me play me part Every other day i dey make sure me play mi part Cause me i play mi part, ayo ayo Me i started from the street Blessings upon blessings i dey put am on repeat Every other day me i dey pray for no defeat Counting all my blessings one day i'm gon be the Kill'em with it, no Kill'em with it feeling with the flow No dey do do me eenie meenie mo Kill'em with it, no Kill'em with it feeling with the flow No dey do do me eenie meenie mo Rhythm and flows Ever seen a badman lose Always on the high never lows Catch me on my toes Waiting on me round of applause Even from my enemies and foes Say dey wanna me see me fall But me i am make sure say me stay on top Say me ama lazy guy but me i make sure say me play me part Every other day i dey make sure me play mi part Cause me i play mi part You don't need to try to achieve life You are alive Say dey wanna me see me fall But me i am make sure say me stay on top Say me ama lazy guy but me i make sure say me play me part Every other day i dey make sure me play mi part Cause me i play mi part The goal is always in the future and life is always here The goal is always far away And life, is in this very moment
Writer(s): Tamunotonye Lolomari Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out