Music Video

Switch Tha Mix - Comrade Challenge (Official Audio)
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Switch Tha Mix
Switch Tha Mix
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Switch Tha Mix
Switch Tha Mix
Composer
Kings Olekanma
Kings Olekanma
Songwriter

Lyrics

Hello mr comrade Oh boy you dey talk trash The lies you dey us for here I swear, mehn e carry weight Na only you straff amaka, nneoma and chidinma join, you lie Brother your IQ dey shame me It's on a low average, you know Yes you are well aware but you do not care All you care about is puna... Punani dey fade oh (e dey fade oh) Punani dey age oh (e dey age oh) And when you dey age oh Na when you go know say You don waste your time My brother make money (make you make money) Oga make you talk money (make you talk money) If you ain't talking money Then you talking crap And I don't care, you know Anyhow make you hustle oh Hustle oh, make e legit oh When your hustle don pay off oh The women go show up You know say na fact Women dey smell money (Dem dey smell money) Women dey feel money (Dem dey feel money) And where the money dey Na where dem women dey Follow me to Jericho Jericho to Morocco Morocco to Cambodia Cambodia to Uganda Your parlour na your airport People misery na your comfort You be kiss and tell You no get any secret for your damn mouth Leave this fake life Free this fake life Drop this kind life Leave this fake life now now
Writer(s): Switch Tha Mix Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out