Lyrics

(Na money dey stop nonsense) Ii-yeah Majeeed Baby (You wan hear gbedu) I ready for enjoyment Omo, me, I no like suffer oh (suffer oh) If I just get small bar oh (walahi) Na to order whatever Na money be my only friend, ah Omo, me, I no get lover oh (lover oh) If i just get small bar oh (walahi) Na to order whatever Tell me wetin dey stop nonsense, oh-oh, oh (Na money dey stop nonsense) Money, money-money, money-money, money-money-ah (Na money dey stop nonsense) Tell me wetin dey stop nonsense, oh-oh, oh (Na money dey stop nonsense) Money, money-money, money-money, money-money-ah (Na money dey stop nonsense) Ii-yeah Set awon top boys Gawu oh, gawu oh (Mastaa) Gawu oh So, if you get the money, spend the money gan (ii-yeah) J'aye ori e lo Top boy no dey dull (no-no, no-no, no) People wey get this money (ever oh) Balling dey for their body (nibo) Two-four, seven, no dulling Aye k'aye lanje I ready for enjoyment Omo, me, I no like suffer oh (suffer oh) If I just get small bar oh (walahi) Na to order whatever Na money be my only friend, ah Omo, me, I no get lover oh (lover oh) If i just get small bar oh (walahi) Na to order whatever Tell me wetin dey stop nonsense, oh-oh, oh (Na money dey stop nonsense) Money, money-money, money-money, money-money-ah (Na money dey stop nonsense) Only money oh Omo, only money oh (Na money dey stop nonsense) Money, money-money, money-money, money-money-ah (Na money dey stop nonsense) (When you taste money) (You go know say money too sweet) (Walahi) (It's Chiby on the Mix)
Writer(s): Sunday Ginikachukwu Nweke, Ekeh Chiaka Joseph Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out