Music Video

Rema - Holiday (Official Music Video)
Watch {trackName} music video by {artistName}

Credits

PERFORMING ARTISTS
Rema
Rema
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Divine Ikubor
Divine Ikubor
Songwriter
Marcel Akunwata
Marcel Akunwata
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
BlaiseBeatz
BlaiseBeatz
Producer

Lyrics

(O') (Obah) Another banger First, you go be the bad guy Then, you go be the actor Because I wan feed my family, na hin make me thief my own guy laptop Came out alive, omo, me, I thank God My money big, you go need the tractor If e be say you wan carry my weight You go need new gym instructor Straight out of Benin I dropped "Rema EP" 2019, they think say the gbedu go fini-i-ish My music is traveling From India to Asia to Berlin The thing wey been pain me Be say una no wan dey beli-i-i-e-e-eve I will never forget the time wey bad belle them cast us away Fast forward to today Everyday na holida-a-a-a-y Everyday say na holiday Oya-day, oya-dey, dey-dey-dey, oh-wey Me and my guys, we dey chill with the Kpor-Kpor (Kpor-Kpor) Say, we no dey-dey bolo (bolo) Say my circle chekele but we go give you "last card, check up" Make you no hate Make you pray for the abili', abili', ability to catch up No calculator fit count my surplus Ema r'ojo mi, mo sh'ako Many nights wey I no sle-e-ep, wey I no sleep One hit, I go overseas Still many people dey laugh me But, I steady believe, one favour, please Keep my family strong for me God, I dey on my knees Straight out of Benin I dropped "Rema EP" 2019, they think say the gbedu go fini-i-ish My music is traveling From India to Asia to Berlin The thing wey been pain me Be say una no wan dey beli-i-i-e-e-eve I will never forget the time wey bad belle them cast us away Fast forward to today Everyday na holida-a-a-a-y Everyday say na holiday Oya-day, oya-day, day-day-day, oh-wey (I will never forget the time wey bad belle them cast us away) (Fast forward to today) (Everyday na holida-a-a-a-y) (Everyday say na holiday) (Oya-day, oya-day, day-day-day, oh-wey)
Writer(s): Divine Ikubor, Blaisebeatz Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out