Music Video

Mr Eazi - Jamboree (feat. Tekno) [Performance Video]
Watch {trackName} music video by {artistName}

Credits

PERFORMING ARTISTS
Mr Eazi
Mr Eazi
Vocals
Tekno
Tekno
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Tobechukwu Victor Okoh
Tobechukwu Victor Okoh
Songwriter
Oluwatosin Oluwole Ajibade
Oluwatosin Oluwole Ajibade
Songwriter
Daniel Williams
Daniel Williams
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Demetrius “dbMixing” Bell
Mixing Engineer
Yung Willis
Yung Willis
Producer

Lyrics

Zagawhat It's your boy Eazi (ye) I remember the day Wey I dey tell u sey we for dey U bin dey do like sey you no no sey me I dey feel you Gan I remember the day wey you dey form when me I dey toast you You been dey do like say you no no sey me I dey feel you Gan Oya baby Jamboree I like the way we gum body If na money I go spend money If you dey for me me I dey for you Oya baby jamboree I go like to be your Alhaji (your sponsor) If na money I go spend money If you dey for me, me I dey for you Fall in love o You dey make I fall in love o I no no wetin u do me wey dey make I fall in love o Fall in love o You dey make I fall in love o Me I no no wetin u do me wey dey make me fall in love Make I drink you like water You be my taste just like Fanta (ah) Bread and butter Make you dey coolu coolu my temper When u dey para na prada Friendly na Fendi All for you I go dey credit you monthly Service you daily Talk and do And if we marry today I no go commit adultery oo That na true 'cause me I'm with you all the way That kind cruise Oya baby jamboree I like the way we gum body If na money I go spend money If you dey for me, me I dey for you Oya baby jamboree I go like to be your Alhaji (your sponsor) If na money I go spend money If you dey for me, me I dey for you Fall in love o You dey make I fall in love o I no no wetin u do me wey dey make I fall in love Fall in love o You dey make I fall in love o Me I no no wetin u do me wey dey make I fall in love Make I drink you like water You be my taste just like Fanta (ah) Bread and butter Make you dey coolu coolu my temper Make I drink you like water You be my taste just like Fanta (ah) Bread and butter Make you dey coolu coolu my temper
Writer(s): Oluwatosin Ajibade, Kelechukwu Augustine, Daniel Shekwoyemi, Victor Okoh Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out