Music Video

The Way
Watch {trackName} music video by {artistName}

Credits

PERFORMING ARTISTS
Cazulee
Cazulee
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Elijah Moses
Elijah Moses
Songwriter

Lyrics

Awn-nn, aah-ahh, aah-ehhh Cazulee, ahh Ah-eh, aah-eh Ahn-aah-ehh-hee Uh-yee-uh-ah Ee-hh I want be the son wey go make mama proud But after the school n- gat no job Na why you see many n- they do f- Because they believe that's only weapon I no want to suffer na why me I enter the game My parents are poor and I no want the same And you know man gat to follow the way Make he no be say man work e no get gain I'm chasing my dream and I'm chasing the fame If not money then na waiting I gain Sabi you know where me from all the way So e no go good if I just come here to play Sapa dey roar like a lion I park all my things on my nylon Have been say make by-gone be by-gone But he no go good make I die young So every time man have been bombing Mack zugabe self don know me Anytime wey me I log in E say make I prove if I'm from Turkey VPN nord na my token enn If you know say you fit talk it No be my fault but I'm making an Effort To make money buy Benz for mommy 'Cause I no want to suffer na why me I enter the game My parents are poor and I no want the say And you know man gat to follow the way Make e no be say man work e no get gain I'm chasing my dream and I'm chasing the fame If not money then na waiting I gain? Sabi you know where me from all the way So e no go good if I just come here to play Sapa dey roar like a lion (sapa dey roar like a lion) I park all my things on my nylon (all my things on my nylon) Have been say make bygone be bygone, ahh-eh But e no go good make I die young So me I park all my load and I face my fears Make another man no take my share I promise my mom then I beat my chest And I want to fulfil all the things I said Many things wey use to burst my tears Whenever me think about myself Na why you see me de sip my beer Make another person no come take my joy Have been de reason to give up, oh-no-oo (been de reason to give up) But I gat hope when I look up (gat hope when I look up) Many, many things man de think of (many, many things dey for gbedu) I carry my gin then I sip up oo, ah-ah-ehh 'Cause I no want to suffer na why me I enter the game My parents are poor and I no want the same And you know man gat to foll the way Make e no be say man work e no get gain I'm chasing my dream and I'm chasing the fame If not money then na waiting I gain Sabi you know where me from all the way So e no go good if I just come here to play Sapa dey roar like a lion (sapa dey roar like a lion) I park all my things on my nylon (all my things on my nylon) Have been say make by-gone be by-gone, ah-ah-ah-eh But e no good make I die young Sapa dey roar like a lion I park all my things on my lyon Have been say make by-gone be by-gone But e no go good make I die young
Writer(s): Moses Matthew Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out