Lyrics

Dmeek did it Sa Tequila for my system Early kpai in the morning All the baby them cruising Lambo on a Hennessy Take me back to the party I want burn all my money Baby girl make you break it down I want to spray you some money Break it down baby girl Make we dance Break it down baby girl Make we dance Break it down baby girl Make we dance Break it down Break it down Break it down Break it down baby girl Make we dance Break it down baby girl Make we dance Break it down baby girl Make we dance Break it down Break it down Break it down Left and right Omege bend your back See tonight I go fit change your life Left and right Omege bend your back See tonight I go fit change your life Left left left left Left left Left left Left left I enter Ghana eat banku Abena show me what you can do Afafa Abeg no dey ginger me Nothing money no go fit do I fit give you money Wey go make you scream I go give you money Wey go make you scream Wey go make you scream Yea yea Yo yo Yea yea Yo yo Yea yea Yo yo Yea yea Yo yo Left and right Omege bend your back See tonight I go fit change your life Left and right Omege bend your back See tonight I go fit change your life Left left left left Left left Millamix
Writer(s): Christian Nwokeleme, Barry Uche Nwachukwu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out