Lyrics

Fine fine girls for my gate Vanessa dey for my place Tolani, Dolani sef dey for my state But I tell all of them to commot for my face Ahh yea commot for my face If them like make them talk make dem start to potate If you no de I no mind to go celibate If you want me to sing, I go sing Omah Lay So I tell other girls I see them later Tell other girls I see them later And na because of you I spend my paper My number one Na only you de for my radar For my radar You are the only fine girl Only fine girl that I know Only fine girl Only fine girl in my zone Only fine girl Wey I dey chat for my phone For my phone If you ever leave me now Oyinmo I go broke No deceiving now Holy ghost e go choke Number 1 for my coast For my coast For my Insta, TikTok and my Snapchat You dey my way (only you dey my way) Blocking for all the girl wey dey look my way (wey dey look my way) Only you dey my my way Only you burn my data oh no So I tell other girls I'll see them later Na because of you I spend my paper My number one Na only you de for my radar For my radar You are the only fine girl Only fine girl that i know Only fine girl Only fine girl in my zone Only fine girl Wey I dey chat for my phone For my phone If you ever leave me now Oyinmo i go broke No deceiving now Holy ghost e go choke Number 1 for my coast For my coast
Writer(s): Oludipe Oluwasanmi David Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out