Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Kenah
Kenah
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Kenah
Kenah
Composer
Hulla
Hulla
Composer

Lyrics

(Hulaa) We dey high on the pami Over the moon, and I'm all in my feelings I get some gees wey wan commit Be like my tune e dey make your body dey shake, what is this? Ẹ gba mi Call on your gees, make dem come through With all of their friends and all of the baddies Hulla-Baloo on the beats And you know why I carry the rhythm to Gwagwalada Red light wey no dey off We steady jamming from Berger to mazza-mazza You no know wetin dey sup Some of my guys' wey wan blow, them no normal-normal 'Long as you're feeling the vibe We go see later, so meet me for Gwagwalada My red light no dey off My red light no dey off I say, make you commit Commit, commit I say, make you commit Commit I say, make you commit o Commit, commit I say, make you commit Commit Ojuju Calabar, Calabar, Calabar, Cala-Cala Hold for leg like na hamatana-hama You dey distort my antenna, oh-na Oh-na oh, oh-na oh So, no go dey disguise o Ọmọ, your card e go decline o More life to my day ones o See you when I'm back in Gwagwalada Red light wey no dey off We steady jamming from Berger to mazza-mazza You no know wetin dey sup Some of my guys' wey wan blow, dem no normal-normal 'Long as you're feeling the vibe We go see later, so meet me for Gwagwalada My red light no dey off My red light no dey off I say, make you commit Commit, commit I say, make you commit Commit I say, make you commit o Commit, commit I say, make you commit Commit (Hulaa)
Writer(s): Hulla Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out