Lyrics

Wine am go low Wine am go low Wine am, wine am, wine am go low Wine am go low Wine am go low Wine am, wine am, wine... Say life is not a bed of roses E be why I Dey Waka like Moses Each and every day I be on my grind Each and every day na money I Dey find Say me nuh hate on another man And if you Dey my age you go understand Say nothing wey you do Wey person no go talk Still I go show you some love o eh I dey try, I dey try, I dey try So everything go dey okay Cos I just want to feel okay Okay, okay I dey grind, I dey grind, I dey grind So everything go dey okay Cos I just want to feel okay Okay, okay So make you wine am go low Wine am go low Wine am, wine am, wine am go low Say make you wine am go low Wine am go low Wine am, wine am, wine am go low If you no get money Make you double hustle o No go make anybody Come dey give you trouble o My girlie make you wine am go low Wine am go low Wine am, wine am, wine am go low So make you wine am go low If you getti body oh My eye red I dey find money oh Bank alert with plenty zero oh oh's Tryina make some millions Wether they like am Or they no like am Last last na God dey decide am Me I no get time for a rival Wetin I need na company right now yeah yeah Make she dey wine am go low If you no really be my guy I go know Before time agugo J'ekowo mi kpe no dey fumble I dey try, I dey try, I dey try So everything go dey okay Cos I just want to feel okay Okay, okay I dey grind, I dey grind, I dey grind So everything go dey okay Cos I just want to feel okay Okay, okay So make you wine am go low Wine am go low Wine am, wine am, wine am go low Say make you wine am go low Wine am go low Wine am, wine am, wine am go low If you no get money Make you double hustle o No go make anybody Come dey give you trouble o My brother make you wine am go low Wine am go low Wine am, wine am, wine am go low
Writer(s): Anthony Ikpe, Chibuzor Franklyn Amajuoyi, Nnamdi Kennedy Amajuoyi, Sesugh Nginbee Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out