Lyrics

Zerry 'pon dis wan Beat, Bzzy I been on the road, and I'm lost in thought Never lose faith, I put my trust in God Put my cellphone on "do not disturb" Because if you no get money, you go see many insult I know Jah, Jah cover me I remember when Nkechi pour me water ni Now she don dey call me, every time I no dey pick o I never make money, tell me why I go dey sleep o Deep down, I feel far away From the pressure and the stress I face from this direction So this time I'm gon' sought a way To find redemption and save me from the pressure I dey my hustle mood, do no disturb me Same time my girlfriend she still disturb me I gat to concentrate 'cause I dey chase money 'Cause if the oppression come, e no go funny How do I pay Cashapp to wallet? Trade by vendor and trade my money, I collect But they still dey hate, 'cause money full your pocket o Enemies be like snake inside toilet o Lost a lot, I never lost my faith Dem be try take my place, but I remain zerrydl How you wan take fly wey people wey you call your friends They pluck your feathers take dey scratch ear? When I fall, I'll find my way up I've never been sober, always high when I'm in my place Now, I put a smile on my family face I finally know how the money dey taste Deep down, I feel far away From the pressure and the stress I face from each direction So this time I'm gon' sought a way To find redemption and save me from the pressure Deep down, I feel far away From the pressure and the stress I face from this direction So this time I'm gon' sought a way To find redemption and save me from the pressure Deep down I feel far away From the pressure and the stress I face from this direction So this time I'm gon' sought a way To find redemption and save me from the pressure
Writer(s): Habeeb Saheeb, Divine Uzama Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out