Lyrics

Make you no Dey Jogodo fallala No passby my mind like road Shebi na my mind i know Me I don Dey fall for you oh oh Make I no Dey jogodo fallala No passby my mind Like road Shebi na my mind i know Me I don Dey fall for You (wa wa wa) If them won catch me Won ma penbe Anything we drop Won ma je se Me I don Dey ball Eyan PELE Awon olofofo kolo Senpe oo ah Omo na we Dey town We no Dey sleep on it High voltage E Dey shock person If you won whine me You go learn lesson Casamingos me na Starboy thing Oya Oya won fe gbemilor far Won lon wa motigbe ja Emi ti mo sanle Tori raba I Dey find better life for my mama ye Shoutout to my gees out there Make them keep pushing hustle Go pay Omo no sleeping Person wey no hustle go Dey fear billing Ebo ko lor far Make unna keep tapping (Melodic chants) E gbo pe ko lor far Omo na u ah u ah ah Make we Dey enter street on Gad oo Bsc in mechanic Don Dey drive Uber Make we Dey pray for better life Ishe kekere owo nla Alubarika Omologo ni dem No fit cancel ham Me I don Dey face my fears I no won depend on no man I go still Dey beat my chest ah ah Many obstacles I conquer (Conquer ah) If them won catch me Won ma penbe Anything we drop Won ma je se Me I don Dey ball Eyan PELE Awon olofofo Kolo senpe oo ah Omo na we Dey town We no Dey sleep on it High voltage E Dey shock person If you won whine me You go learn lesson Casamingos me Na starboy thing Oya Oya won fe gbemilor far Won lon wa motigbe ja Emi ti mo sanle tori raba I Dey find better life for my mama ye Shoutout to my gees out there make them Keep pushing hustle go pay Omo no sleeping Person wey no hustle go Dey fear billing Ebo ko lor far make Unna keep tapping
Writer(s): Tiphe Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out