Lyrics

Hmm This girls dey whine me sha E no be like other girls Omo which kind whining be that one Abeg dem leave me ma I dey my dey Dem don do enough damage So I said all the girls are same She said she not my ex But my ex was a girl that was in love Until she fall out of love These days I dont trust anyone Because I don chop breakfast more than Once I just shoot my shot We get layed We get layed Body count ti Lo soke Baby And I am ok with different girls that I am Seeing Body count ti Lo soke baby And I am ok with different night that I Am having Body count ti lo Soke repete Cant trust nobody Lo soke repete Cant let nobody in Lo soke repete Wan make my chest hurt Lo soke Lo soke re pe te o I cant seem to trust anyone Anyone o Why I always dey go for the wrong ones Wey be say they go destroy and they go Move once Dem go talk say dem dey down but get Other plans Other plans Body count ti Lo soke baby And I am ok with different girls that I am Seeing Body count ti Lo soke Baby And I am ok with different night that I Am Having Body count ti Lo Soke repete Cant trust nobody Lo soke repete Cant let nobody in Lo soke repete Wan make my chest hurt Lo soke Lo soke re pe te o
Writer(s): David Osunde Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out