Lyrics

Let somebody pray for me All the struggles and the pains Starving in the rain Make all my tears no go in vain Some dey say make i go find work Say this music not for me All i know is i believe What will be is what will be Oh Kanayo ooh Kanayo Na money man dey find Make i no go loose my way Na why the man dey grind Oh Kanayo ooh Kanayo Na money man dey find Make i no go loose my way It's been so long I've been grinding Yes I've been grinding to make mama proud To make life easy no be by mouth But celebration very soon for sure I be that boy And i go.wey no make badman progress Me i never settle for less Eh I no go seke Say dem go feel am down to surulere Ojuelegba dey agege Ikorodu shaami léwa Eh And i am ready Ready to take over the world My destiny can't be denied Say dem dey think how man survive Let somebody pray for me All the struggles and the pains Starving in the rain Make all my tears no go in vain Some dey say make i go learn work Say this music not for me All i know is i believe What will be is what will be Oh Kanayo ooh Kanayo Na money man dey find Make i no go loose my way Na why the man dey grind Oh Kanayo ooh Kanayo Na money man dey find Make i no go loose my way
Writer(s): Apalowo Oluwaseyi Samuel Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out