Texty

I fit to get pass you Even though me I never collect Cause I no dey settle for less Eni tioo ni no Dey rest Hahan But anything you wish mee Omo na same thing me I Dey wish you too Them talk say me I Dey use juju Won oo mope iya ayinde gan oo loju orun ye Shebi them say them say back then mio le ko But Emi daddy won oo gbe mo olohun Han Ha Han ha eeeii Shebi them say them say back then mio le ko But Emi daddy won oo gbe mo Han ha Emi daddy won gbe moo Han Han ha Yeh I no fit Dey see you win Make I Dey see you Dey vex olohun Oo de shi le gbemi debe Aje oh my Padi kini latest Abi you no Dey get shame if you Dey see me Dey beg Ye no take the matter long Keleyewon Ko ma lor so omo Alaso di omo eleran I fit kill person mio le gbe Ibun But boba shey ma je lo ma je gan If them like make them call me omokomo The kind of grace wey I carry ko de common Anything to ba ja jawo to te pa mo Kiwo sha ti ri Ona lor lona kan na Shey bi na when all the Good things Dey come You go Dey see them Dey come with there squad Shora and don't give a fuck Sho mo nkan toor soo When there's no money gan When I no get you no Dey come my domot No Dey call me your blood Mo moo awon Temi and them Dey for me gan Mio le for fun eyan kan yeeeeee Shebi them say them say back then mio le ko But Emi daddy won oo gbe mo Han ha Emi daddy won gbe moo Han Han ha Yeh I no fit Dey see you win Make I Dey see you Dey vex olohun Oo de shi le gbemi debe Aje oh my Padi kini latest Abi you no Dey get shame if you Dey see me Dey beg
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out