Letras

It's Kel P Vibes Yeah, yeah Kpokpotikpo kpo kpo kpo Baby your love dey high me like choko Kpokpotikpo kpo kpo kpo Baby your love dey high me like choko, yeah Kpokpotikpo kpo kpo kpo Baby your love dey high me like choko Kpokpotikpo kpo kpo kpo Angeli, Angelina, you dey cool my temperature If you call, I go come deliver I no go fall e your hand, never Say na me you go love forever I'm a khaki, no fit be leather Oh, my Angeli, Angelina Oh, my Angeli, Angelina Oh mi o da oh Anytime wey I see you for the club, I dey television your body Shey you no know sa the thing wey you carry fit kill somebody You know I feel a vibe, you feel a vibe, so baby whine it pon me And I know you shy but it's cool when we're making love On the low On the low On the low On the low On the low On the low On the low On the low Angeli, Angelina, you dey cool my temperature If you call, I go come deliver I no go fall e your hand, never Say na me you go love forever I'm a khaki, no fit be leather Oh, my Angeli, Angelina Oh, my Angeli, Angelina Oh, no Shey when I want dey comot, make I signal you Why you want to dey question me like an interview? I'm tryna put the ring on your finger too And be a better guy, guy Be a better guy, guy On the low On the low On the low On the low On the low On the low On the low On the low Angeli, Angelina, you dey cool my temperature (Ah baby) If you call, I go come deliver (Ah baby) I no go fall e your hand, never (Ah baby) Say na me you go love forever (Ah baby) I'm a khaki, no fit be leather (Ah baby) Oh, my Angeli, Angelina (Ah baby) Oh, my Angeli, Angelina (Ah baby) Jesu
Writer(s): Damini Ebunoluwa Ogulu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out