歌詞

The tin way you sow wey you go reap; Some wake up, some dem still dey sleep; Some go on like dem no dey care, starting trouble over here. Time and time and again yeah Time and time and a weh-weh Landrover rolling over blowing petrol you blow my mind, travel dust roads north to city, to and fro dem dey rob wanna mines! Time and time and again yeah Time and time and a weh- weh We are wide awake We are wide awake We are wide awake and nobody leaves empty handed, Africa! Make you tell the people Wey dem dey ron de country if dem no dey guard dem go bost dem plenty everyday bost bost bost everyday so so so bostin but We are wide awake We are wide awake We are wide awake and nobody leaves empty handed, Africa! Time and time and again yeah Time and time and a weh-weh TIme and time again yeah
Writer(s): Joshua Nowell Sadlier-brown, Marc Koecher, Mensah Darko Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out