Songteksten

If E don sup for me don't ask how Cux your papa no blind you see say u dey try No holiday Omo oro ti hustle pa With evidence you go still dey explain Aye buru gan see wetting see wetting man dey face No competition money I Dey chase Mama call me she say very soon wonma gbomi But he be like he don tey This life don dey change Many people don dey craze Many people don dey craze Very big bag is the prayer Ki gbewa bami gbewa Asiko tito holy father gbawa omo olorun lawa Kinle tete ji moti ton alarm by force wonma mowa Asiko tito holy father gbawa omo olorun lawa At a point mofele shepe fun enibiii mi Why te fibimi saye nigbatemo pe enitoju mi But when I dey grow I no the role of a parent love Life be like school he go better make you further more You dey do your best but shorii awon kan woniii lucky Ojo timo de maga ojo yen loshaani blocking Friend turn to foes but the reals na dem dey sub me All my pain I dey absorb am cuz he Dey shock me Shoti wey aseje riii kii Aditya gbewA bi fedex If you see your nighas account balance oni fe rest your driving is careless Tobamo oye ton ta part motto onife dent You fit shoot your shot like Weytin happen for Lekki masaca Ore ofe jusu oluwa wa wasuu fun won jaree mascara Kinle tete ji moti ton alarm by force wonma mowa Asiko tito holy father gbawa Omo olorun lawa
Writer(s): Lawal Blessing Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out