Lyrics

Odo ye wu I wonder wetin dem talk Baby na me, tell me wetin you talk Your body matter, for this our love My baby na me, baby ogini nafior Remember say e don tey My baby no be today This our loving ooo... No forget just yesterday You been dey use me dey pose Say this na him ooo... Oh God help me, God help me Sister help me, come help me Carry go market, how market Baba ibeji Wa bami be, Wa ba me be Wa bami be, Wa ba me be She no go go, She no go go I love her so, I love her so Telemi, telemi... S'odo mavin My coco-butter I go buy you anything Wa telemi, telemi... S'odo mavin My coco-butter I go buy you anything Help me shout hallelujah eee This our loving ooo eee Help me shout hallelujah eee Say no me oooo Help me shout hallelujah eee See loving oo eeee Help me shout hallelujah eee Say no me oooo Odo ye wu Tell me wetin i do I dey find money Na e make i come back mile2 My love no Ibi ghetto wey i find you I go make am up to you Odoyewu Remember say e don tey My baby no be today This our loving ooo... No forget just yesterday You been dey use me dey pose Say this na him ooo... Oh God help me, God help me Sister help me, come help me Carry go market, how market Baba ibeji Wa bami be, Wa ba me be Wa bami be, Wa ba me be She no go go, She no go go I love her so, I love her so Telemi, telemi... S'odo mavin My coco-butter I go buy you anything Wa telemi, telemi... S'odo mavin My coco-butter I go buy you anything Help me shout hallelujah eee This our loving ooo eee Help me shout hallelujah eee Say no me oooo Help me shout hallelujah eee See loving oo eeee Help me shout hallelujah eee
Writer(s): Iyanya Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out