Lyrics

Ah ah E rora nomi e jowo o dun mi Ah Ah E rora nomi e jowo o dun mi I know fit forget ojuelega Wo shami le gba Dem say handcuff ham You're a fraudster Sars ikeja Won feran raba Roja mi fast fast I don't want transfer Collect ham for paga oh ah You draw tattoo Is that a tabu You be cultist wey Dey enta jungu If reach cell you go confuse You're a bad boy wey Dey fly fence This people dem show me pepper Dem lock for cell I start to shed tears Bad treatment, I start to regret Poverty o I reject o Bad treatment, I start to regret Poverty o I reject o (Reject o) Suru (Suru) Surulere Suru (Suru) Surulere o Suru o (Suru mi de lere o) If you shank me brother no lele Suru (Suru) Surulere Suru (Suru) Surulere o Suru o Suru mi de lere o If you shenk me brother no lele o Nobody won die Dem just one gbadun If dem con die dem won go heaven But for this earth dem be devil Dem say Na God dem Dey use level Won senu dudu won tuto fun fun Oga yin tide o esi ilekun Neyo tide esi ilekun Baba l'ose o it's not level Emi de gbona like am oven All my fans I too love you Many many more ore alekun Ki mummy mi Kan ma foju sunkun mi Suru (Suru) Surulere Suru (Suru) Surulere o Suru o (Suru mi de lere o) If you shenk me brother no lele oh Suru (Suru) Surulere Suru (Suru) Surulere o Suru o Suru mi de lere o If you shenk me brother no lele oh Uhh!!! Surulere Neyo stoner (Major General oh!) I know fit forget ojuelega Wo shami le gba Dem say handcuff ham You're a Fraudster Sars ikeja Won feran raba Roja mi fast fast I don't want transfer Collect ham for paga oh ah Konbe Ah ah E rora nomi e jowo o dun mi Ah Ah E rora nomi e jowo o dun mi Karspal on the beat
Writer(s): Oluwadamilola Adeniyi Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out