Lyrics

Oluwa loseyi o Vibez I no fit stop, until I chop I must to make am, mummy must to chop I no go fall cause I get God Wetin be the thing, kilontufe ba mi so Eyan bi esu eh, kamama ri Kini baby yen fe, banana ni Or money, make she call you honey Malo fo fun IG yen o, fake life ni Tori eda kon tiraka Only God fit to grant your heart desire o Omo eru sile d oba Everything them say, I go remember Eda kon tiraka Only God fit to grant your heart desire o Omo eru sile d oba Everything them say, I go remember Ori ti di gbangba Enitobakan kobota Aomani rina ni konga Alaye mi, yema gara Ori ti di gbangba Enitobakan kobota Aomani rina ni konga Odami loju, mi o gara Ori ti di gbangba Enitobakan kobota Aomani rina ni konga Alaye mi, yema gara Ori ti di gbangba Enitobakan kobota Aomani rina ni konga Odami loju, mi o gara Awon toti dara fun no be say them too Sabi Salary eyan kan lelomi mafin roti Mi o fe toro je, me send want to get money Tori poverty no good, ABI bawo loleri Shey I don dey think too high Toba deti kan mi, them go give me chance Last last, we go dey alright Baba cover me make them no bring me down (eh eh ah) Tori eda kon tiraka Only God fit to grant your heart desire o Omo eru sile d oba Everything them say, I go remember Eda kon tiraka Only God fit to grant your heart desire o Omo eru sile d oba Everything them say, I go remember Ori ti di gbangba Enitobakan kobota Aomani rina ni konga Alaye mi, yema gara Ori ti di gbangba Enitobakan kobota Aomani rina ni konga Odami loju, mi o gara Ori ti di gbangba Enitobakan kobota Aomani rina ni konga Alaye mi, yema gara Ori ti di gbangba Enitobakan kobota Aomani rina ni konga Odami loju, mi o gara
Writer(s): Afolabi Oluwaloseyi Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out