Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Usmanial Vibez
Usmanial Vibez
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Imole Ikorodu
Imole Ikorodu
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Curious mix
Curious mix
Producer

Lyrics

Oh naa Yeah yeah yeah hahah Hmm hoo Oh yeah say Topshine oh nana Road to success, wo many don paiyn We grind to be rich but the secret is sweating Oh na say life here we dey You know no be play play shege plenty But we gats mowo dele, oh yeah ha Take some loud trips lo Colorado Make money and dey on your lane oh Towo bawole inumimandun For the money matter I go come through E go be one day miode kanju Make e no tey baba I dey beg you Fuck all the bad belle ti won loju Yee oh oh oh na na Ha ha ha oh yeah eh yeah I no dey follow who no know road Cause they gonna waste my T-fare That's why me I dey pray for billions Cause I no want face sapa anymore Oh ah ah Everything na time but time wait for nobody The pain will soon end Omo chasing the money not chasing to the death ah ya ah ya Good things happen to those who hustle hard Ah yah ah yah Towo bawole inumimandun For the money matter I go come through E go be one day miode kanju Make e no tey baba I dey beg you Fuck all the bad belle ti won loju yee Oh oh oh na na Ha ha ha oh yeah eh yeah Conversation without money omo iya mi No dey call me If you call me omo iya mi I no go pick oo Make I just chop CC like 50 times Emi gan ma sare dabi millionaire Man no trust man o I no dey trust any man Fear human being cause human being are wicked Pass me the ganja omo iya mi no lighter Ah ya ah ya I work hard o cause I hate shenking If money no dey Them go underneath you inside life Them go underneath you inside life ah ya ah Road to success, wo many don paiyn We grind to be rich But the secret is sweating oh na say Life here we dey you know no be play play shege plenty But we gats mowo dele oh yeah ha Take some loud trips lo Colorado Make money and dey on your lane oh, Towo bawole inumimandun For the money matter I go come through E go be one day miode kanju Make e no tey baba I dey beg you Fuck all the bad belle ti won loju yee Oh oh oh na na ha ha ha Oh yeah eh yeah ahh
Writer(s): Usmanial Raji Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out