Kredity

PERFORMING ARTISTS
2Baba
2Baba
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Innocent Ujah Idibia
Innocent Ujah Idibia
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Kelly Hansome
Kelly Hansome
Producer

Texty

Some get head but them no get sense
Some get mouth but them no fit to shout
Some get eyes but them no fit to see
Some get leg to walka but for that same walka
Dem get hit by a car
You just never know wetin life go fling to you
Never let the voice of defeat to sing to you
And as you dey go, continue to do wetin you sabi do
No go look Uche face
'Cause some people dey craze
Just continue to chase
Dem don dey cry again
I dey see them from far away
So we calculate
I gats to find a way
Sorrow, tears and pain
You either lose or gain
I cannot send the rain
Now tell me who's to blame
In love and ashes
In love and ashes
Memory flashes
Memory flashes
Open your mind, take a look at me
And my guy, tell me wetin you see
Not based on bias
Or not based on who I be
A person like you wey dey put head like you
Or a stranger because of the thing I believe
Na one love religion I belong to
Never let the voice of defeat to sing to you
And as you dey go
Continue to do wetin you sabi do
No go look Uche face
'Cause some people dey craze
Just continue to chase
Dem don dey cry again
I dey see them from far away
So we calculate
I gots to find a way
Sorrow, tears and pain
You either lose or gain
I cannot send the rain
Now tell me who's to blame
In love and ashes
In love and ashes
Memory flashes
Memory flashes
And try to focus on the ties that binds us together
And the differences that separate us, my brother
Written by: Innocent Ujah Idibia
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...