Hudební video

Kredity

PERFORMING ARTISTS
Idyl
Idyl
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Chukwuma Ekweani
Chukwuma Ekweani
Composer
Henry Enebeli
Henry Enebeli
Composer
Daniel Diongoli
Daniel Diongoli
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Chukwuma Ekweani
Chukwuma Ekweani
Producer

Texty

Idyl Wetin you need na better Better love Better Better love Better Better love Oya come and get this better Better love Better Better love Wetin you need na person wey go treat you right Every day and night Wey go dey your side Bonnie to your Clyde Wey go the necessary Wey go give every every Wey go love you jejely They say beauty lies in the eyes of the beholder Of the beholder And I like wetin I see everytime that I behold you I already told you Wetin you need na better Better love. Better Better love Oya come and get this better Better love Better Better love Wetin you need na Mandela wey for fight for you Die for you, fit kpai for you Omo lowo wey go spend on you Spend for you, buy Benz for you Mosquito wey go bite for you Sniper wey go smell for you Candle wey go light for you They say beauty lies in the eyes of the beholder Of the beholder And I like wetin I see everytime that I behold you I already told you Wetin you need na better Better love Better Better love Better Better love Oya come and get this better Better love Better Better love
Writer(s): Chukwuka Ekweani, Daniel Diongoli Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out