Nejlepší skladby od interpreta Sarkodie
Podobné skladby
Kredity
PERFORMING ARTISTS
Sarkodie
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Sarkodie
Songwriter
Texty
What else?
Ahn Reeky Baby o
It's MOG baby
Oh nananana
What you heard about brother brother?
(What else? Obidiponbidi)
Them talk nyama nyama
Them wan scatter this loving matter
Them say I waka waka
Follow Ruth and her sister Abena
(You know what time it is)
Oh baby, I know say
You know say, I love you
No be them say
I know o (I know oo)
How e dey do you, I know
The way you love me, I know
Say you don't need to inform me
I know o
How e dey do you, I know
The way you love me, I know
Say you don't need to inform me
This be the song for all the lovers
Who tryna make it in life
Moa moshɛ ghetto, you sacrificing your night
At the end of the tunnel, there will be light
Nothing dey come easy, baby we for fight
I dey dream
How I go fit make my Joley proud
Sɛ nia mendwum bɛ hitti na me movie crowd
Make you no stop 'cause maybe your time is now
Don't you let anybody push you down ɔdɔ
All the passion and the determination
Effort aa wodi shɛ ɛdwuma ni mu ni wo dedication
Wayɛ wafemu diɛ you just waiting for confirmation
Afissɛi na yɛɛ paapy moet for celebration
Yɛn Nya no prɛ ko pɛ my baby we for sacrifice
Keep up the hustle
Make we dey push 'til we satisfied
Baby, you ain't got to worry over nothing
I swear say e go happen
You don't need to prove to me how you love me
'Cause baby girl
I know o (I know oo)
How e dey do you, I know
The way you love me, I know
Say you don't need to inform me
I know o
How e dey do you, I know
The way you love me, I know
Say you don't need to inform me
It's not a joke
Hard to make it from the underground
Mummy no get money, Poppy too is not around
It's not a joke
Yeni sika kraa yedi kɔ town
Yaa nanti saa yeni koswia no ayɛ brown
E no be joke
I know say you no like the way it sounds but
Ntsɛ kraa wedding bells going down
So you for cope
Enɛ na yen nya diɛ yebedi o Nanso
Debidebi yɛ yen aa na yɛ charge pounds
So you really really need to tell me baby
'Cause I know you be my ride or die
Yɛ sori kraa na yen nya diɛ ye baby
But still aa wo choki by my side
Na sɛ medikal eek) ware fella diaa
I never go fit take you for a ride
Baby, you ain't got to worry over nothing
I swear say e go happen
You don't need to prove to me how you love me
'Cause baby girl
I know o (what else?)
How e dey do you, I know
The way you love me, I know
Say you don't need to inform me
I know o (I know oo)
It shows
It shows
It shows
I know
It shows
It shows
What else?
Posigee on the mix
Writer(s): Ayoleyi Hanniel Solomon, Michael Owusu Addo, John Dosunmu-mensah
Lyrics powered by www.musixmatch.com