Texty

Small blocking, they talk say na vex o Small date, you be asking for sex o Small slap and dey talk say na fight Small swagger, dey talk say na pride Small kiss, you say, "What are we now?" We are nothing but pencil, see now Small play, you say, "Baby, it's over" And this hoes ain't loyal And naso small ting, dey become long ting I'm telling you something, you never see nothing Na so small ting take dey strong o Small ting take dey long o But it's alright, yeah it's alright, small girl, big God o Na so small ting take dey strong o If dem wan talk, make dem talk o But it's alright, girl it's alright, small girl, big God o Small ginger, won ni pe mu bee gan Small singer wey dey break e record Small question, dem talk say you jealous Tell me who be Precious? Small fresh wey you fresh Small doh wey you get Small sense wey you set o See as dem dey vex o And naso small ting, dey become long ting I'm telling you something, you never see nothing Na so small ting take dey strong o Small ting take dey long o But it's alright, yeah it's alright, small girl, big God o Na so small ting take dey strong o If dem wan talk, make dem talk o But it's alright, girl it's alright, small girl, big God o
Writer(s): Simi, As Simi, Simisola Kosoko T Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out